Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Oh My Gosh
Yemi Alade
Popularity ยท High
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Oh yea yea, oh yea yea
Oh My Gosh oh, Oh My Gosh oh
Oh My Gosh oh, oh oh, oh oh
ย
'My Tomatoe Joss' na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)
Me no go freaker, for you am
I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I'm a no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I'm taken
Oh noo, I'm taken
Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh
Oh my gosh ohh, eh I'm taken
Ahh, baby you good, you good for me
The only one for me oh, oh, oh
Ekwu ekwu eme eme, we go always agree oh, oh, oh
Ah, if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark
like a Bingo wey just dey jump off, wuff
I no go do you corner (Corner, corner)
Na you my true lover (Lover, lover)
Whether winter or summer (Summer, summer)
Baby, me no go freaker (Freaker)
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face (For you I'm no go area)
Love no dey them face (Eh no go area)
What?! Eh eh eh, I'm taken
Oh no, I'm taken
Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (I'm taken oh)
Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh
My Tomatoe Joss' (Joss), na wetin he dey call me (Gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (Ahh)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
ย
Yemi Alade oh, (Oh My God, Fiokee), ohh
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh, e dey beat oh
Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover
ย
Summer, summer
ย