Compose
D'banj and Nasboi
Popularity · Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Huh
I'm D'banj
Nasboi again
Ooohhh ohh ohhhhh
Ohhh ohhh
Ooohhh ohh ohhhhh
I no dey comot
Steady I dey reason things for my dormot
I too I too
I too dey compose
Na only when dem invite me I dey come close
If money no dey I go still form steeze
I dey find 2k if I see 1k I go dey okay, cheese
I no wan yawa, na why I de dey my lane ooh
I no wan yawa, na why I de dey my lane ooh
Steady minding my business ooh
Steady I dey grind for my money
Poor man say na vanity while rich man born inside vanity
Eledumaré shine nu me, make I fit blow like tsunami
I dey pour finidi, Oluwa give me the money ooh
If money no dey I go still form steeze
I dey find two billi, if I see one billi I go dey okay
I no wan yawa, na why I de dey my lane ooh
I no wan yawa, na why I de dey my lane ooh
I no wan yawa, na why I de dey my lane ooh
I no wan yawa, na why I de dey my lane ooh
I no dey comot
Steady I dey reason things for my dormot
I too I too
I too dey compose
Na only when dem invite me I dey come close
If you're still sitting down, you're in luxury