Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Olúwa Jọ̀ | FlexyOkay.com
Mr Eazi
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Tosin good morning
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name
Tell my mummy sey i go bear the cost
Tell Deborah sey enough is enough
My friends tell me I don change 'cause i no dey pick their call
Some vex for me 'cause i unfollow them for instagram
E be hard to know person wey love me for real
Swear to God i feel lonely with people around me
I get problems i dey face
Tell me na who i go yarn
My pastor say e go pray
As long as i send am cash
Olúwa Jọ'
Wa gbemi soké
Titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile
Lai Lai
Olúwa Jọ'
Wa gbemi soké
Titilai
Olúwa o
Ma ju mi sile
Lai Lai