Skip to content

Two

Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Oh my daddy This your love e dey make me happy Type of love wey dey chase me E don follow me go Cincinnati Where I been dey for agege This your love don dey follow me tete Tell me off lele Say na my daddy dey run the party E follow me everywhere Nobody wey fit koba me Even times when I dey sleep My daddy still dey cover me I no be my first rodeo Shey you no see my portfolio London to Tokyo Before I for go happen for radio Yeah, owo a m'eko Odun adinira a m'eko Mi bo ewu Yeah, owo a m'eko Odun adinira a m'eko Mi bo ewu Shey I go fit talk thank you When I ask you dey give me thanks too Oshey Shey I go fit talk thank you If I ask you dey give me thanks too Oshey I've never seen a love like this Love wey dey high like this Love wey dey ginger my swagger Dey make me dey want to dey hate my sins I go dance like a David dance Throw way down shiki for ground I don't care if they think that I'm mad I'm keeping my knees to the ground So issa shutdown, shutdown, shutdown Issa shutdown, shutdown, shutdown I no be my first rodeo Shey you no see my portfolio London to Tokyo Before I for go happen for radio Yeah, owo a m'eko Odun adinira a m'eko Mi bo ewu Yeah, owo a m'eko Odun adinira a m'eko Mi bo ewu Shey I go fit talk thank you When I ask you dey give me thanks too Oshey Shey I go fit talk thank you If I ask you dey give me thanks too Oshey Oshey, oshey Make I dey sing my oshey If no be say na your grace oh Wherefore this life I for dey Oshey, oshey This small boy been dey for street oh Na him my daddy dey lift oh I don dey wonder say Shey I go fit talk thank you When I ask you dey give me thanks too Oshey Shey I go fit talk thank you If I ask you dey give me thanks too Oshey