Skip to content

Unbothered

SirLammz
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Oro le ma so 2x Make dem talk oh, ah make dem talk oh Beri Bukti Bukan Janji I go by the Sirlammz Give proof not promises Shey na until you start to dey lick ass ? Before them know say you loyal ah Shey make I burst your speakers ? I say nobody owe ya ah I don’t f**k with them groupies I pay no attention to bullsh*t When I be dripping in Gucci Steady calling shots from tha Uzi ( I dey give them fire) Wetin the boy do ?? Wetin dem wan talk again oh Say him fumble ? That yarn E no be today ! I’m unbothered , trust me I’m unbothered Yeah-ah I’m unbothered , but if you show yourself I’m covered (ahnn-ahn) And I’m unbothered , trust me I’m unbothered (yeah-eh) And I’m unbothered but if you show yourself I’m covered (ahn-ahn) I’m unbothered ( Kilon kan iru awayi) , trust me unbothered (no dey send oh) I’m unbothered , if you show yourself I’m covered (don’t slide) I’m living carefree Minding my own business Lon je kin wa healthy So Kilon je Envy ? Na distraction , wo I only focus on my breaddddyy! (Make them talk) Ki lo kan iru awa’yi Apple Market No Spoil Huawei Na grace I dey chop , so who am I ? Alain’igbagbo o le wo Oko Noah wa yi Talk is cheap o Even for shoprite na zero Kobo Emi o ni ko’ma soro K’osope k’Oloun ma gba Adura Iru Awayi Wetin the boy do ?? Wetin dem wan talk again oh Say him fumble ? That yarn E no be today ! I’m unbothered , trust me I’m unbothered Yeah-ah I’m unbothered , but if you show yourself I’m covered (ahnn-ahn) And I’m unbothered , trust me I’m unbothered (yeah-eh) And I’m unbothered but if you show yourself I’m covered (ahn-ahn) I’m unbothered ( Kilon kan iru awayi) , trust me unbothered (no dey send oh) I’m unbothered , if you show yourself I’m covered (don’t slide) Yo heard !!! Choke on whatever B.s you tryna come feed me with Puke that shit , eat it back and swallow it like a ruminant animal Je Ko Je’ra Mo’nu E !!! Keep thy broke thoughts to thy fucking self, yo heard !