Sideguy
Popularity ยท Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Big boy you gats check the swag twice
Girls steady coming but I no dey shag twice
I be Yoruba boy and I Dey act nice
And I Dey like girls wey sabi shake their backside
As we enter the place dem just dey shine eyes
All those skrep wey you see, dem no be my guys
And for Lagos for here you gass to shine eyes
And if it ainโt about the money guy na bye bye
Sheโs a shy type, but she fine die
I suppose knack once, but I knack twice
Shawty pussy got the cream e be like fan ice
And my body come dey hot e be like Fahrenheit
She dey form before, she gimme hard time
Now she got her back up, e be like hard drive
Now she asking what are we? emi bad guy
But Iโm just doing my work, emi Side guy
Sideguy, Contact me Iโm a Sideguy
We donโt do feelings, Sideguy
WhatsApp me, Iโm a side guy
Call me anytime, I got time
I can be your bestie, Iโm a side guy
Always keep it confidential, side guy
Never getting jealous, Iโm a side guy (Nibo!)
Sideguy
Hello, this guy that Iโm with is really pissing off, he doesnโt even understand me
He doesnโt get me like you do. He doesnโt call me, he doesnโt even like
Can you come over? I really need you here, please
Shawty call me up on the phone saying Hey Man (Hey man)
I got issues with my main man (Ah Pele)
Ko kin entertain wa
Cos heโs really really boring heโs lame guy (O ma ga o)
And youโre really really popping youโre a fame guy
And you treat me like a queen, youโre my best guy
On the bed, itโs a movie mehn I canโt lie
So I really really want you as the main guy
(Ehn Hol up hol up)
Okay baby let me tell you something real quick, I no like that kind thing
Iโm only your side piece, donโt get too attached please
Iโm with you for the benefits
Now you kon dey vex but you knew from the genesis (Nawa)
Kike Today, Bola Tomorrow (No time)
Chioma guy no dey she don dey call o (Okay)
Ada sef send DM, she want to knack
And my ex don dey call, she want me back
(Abeg koshi)
Sideguy, Contact me Iโm a Sideguy
We donโt do feelings, Sideguy
WhatsApp me, Iโm a side guy
Call me anytime, I got time
I can be your bestie, Iโm a side guy
Always keep it confidential, side guy
Never getting jealous, Iโm a side guy (Nibo!)
Sideguy