Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Ada
Badboi langa
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Langa Langa
Langa on this one
Langa Langa
My Ada beke
My honey pie baby (honey pie baby)
Baby don go far away
You dey make me trabaye (you day make me trabaye
My Ada baby
My honey pie baby (honey pie baby)
Baby don go far away
For your love I go win the case (I go win the case)
Take you home and show you to mummy
Say I don find a wifey ee
I don find a wife
That's my woman
Tell papa say I don find a wife
Tell mama say I don find a wife (I don find a wife)
Baby this relationship you join
Na cult you join
Na cult you join
Me and you till eternity baby
Till eternity baby
My Ada beke
My honey pie baby (honey pie baby)
Baby don go far away
You dey make me trabaye
My Ada baby
My honey pie baby
Honey pie baby
Baby don go far away
For your love I go win the case (I go win the case)
Say you love they shake me like pami
Aaahh ahaha
On top your Body
I fit spend all my rabas
Ahaha ahaha
I get this money I get am boku
Ahaha ahaha
Baby come take my ATM and carry goooo
This sugar daddy vibes is killing me baby
I get plenty money
I wanna hold you down you are my wife
I see love in your eye
You are my wife
No be child's play your my wife
Sis eko your my wife
My Ada beke
My honey pie baby (honey pie baby)
Baby don go far away
You dey make me trabaye
My Ada baby
My honey pie baby
Baby don go far away
For your love I go win the case (I go win the case)
My Ada beke
My honey pie baby (honey pie baby)
Baby don go far away
You dey make me trabaye
My Ada baby
My honey pie baby
Baby don go far away
For your love I go win the case (I go win the case)