Skip to content

Die For You

Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

It's Wande Coal again It's Wande Coal again It's Kel-P vibes Is there anything that you want me to do for you? Baby, you know that I'm down for you You know I'll be spending all my doe on you It's been real, you know Nkan to ba bi mi I'll give to you I'll really really give, you know And I dey think of how I go put some "ice" on you You know I'll make you freezing cold She tell me say she no wan leave me Leave me Even me sef I no wan leave you Na every day the kele wan see me See me Na every day dem kele wan do me Latijo yi ti mo ti wa e Oma ti kpe ti no wa ti pe Believe in me Do you believe in me? I will die for you Die for you Anything you ask me, I will buy for you I will die for you Die for you Anything you want me, I will buy for you Oma ti kpe ti no wa ti pe She no know how the story just dey go WC no dey like to just dey knack am and go For a little vacay, I'm on a Ghana must go Every day, I put the money in a brown envelope Open up the envelope Once she see the money, she say I'm so dope She say make I promise am say I no go go And I say make I give her one before she go go Omo yoruba ni mi to gbona Omo losha nimi mo gbona lowo No be jonesing mo lowo sowo Odumodu mo gbowo sowo Latijo yi ti mo ti wa e Oma ti kpe ti no wa ti pe Believe in me Do you believe in me? I will die for you Die for you Anything you ask me, I will buy for you Anything you want I will die for you Die for you Anything you want me, I will buy for you Oma ti kpe ti no wa ti pe Iskaba