Grace
Popularity · Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Ah
Kuyamena
I heard that you looking for life
Mena
Hmm
Yeah eh
Okay
If I say (ah)
Make I think am, make I reason
Na me plenty die (well)
No be say na me do pass
But I no carry last (Onye Asa na)
Gracy cover me
You know I no fit carry last
Look wey I dey come from
Thinking 'bout the journey I dey go
Hey man
If I say (ah)
Make I think am, make I reason
Na me plenty die
Shebi make you tell me why
No be say na me do pass
But I no carry last (Onye Asa na)
Gracy cover me
You know I no fit carry last
Look wey I dey come from
Thinking 'bout the journey I dey go
Hey man
It's well
My guy, when I dey ne kpe ne kpe
Head boy, head school
Everywhere pete pete
Thank God for as e be today
Kilo shele gangan
Wetin dey suppy now
'Cause I'm chilling with the Most High
Anything wey I do na the Most High
No be me round about the grace
So make nobody put am for my lane
'Cause if you do you are messing with the grace
Ah
If I say (ah)
Make I think am, make I reason
Na me plenty die (well)
No be say na me do pass
But I no carry last (Onye Asa na)
Gracy cover me
You know I no fit carry last
Look wey I dey come from
Thinking 'bout the journey I dey go
Hey man
If I say (ah)
Make I think am, make I reason
Na me plenty die
Shebi make you tell me why
No be say na me do pass
But I no carry last (Onye Asa na)
Gracy cover me
You know I no fit carry last
Look wey I dey come from
Thinking 'bout the journey I dey go
Hey man
It's well
If you say (if you say)
Man be God (man be God oh)
That follow me away
For the place wey I no know oh oh
Thanks for mouth e no go finish
Grace for head e no go finish
Finish, finish, finish, finish eh
If I say
Make I think am, make I reason
Na me plenty die (oh)
No be say na me do pass
But I no carry last (oh oh)
Gracy cover me
You know I no fit carry last
Look wey I dey come from
Thinking 'bout the journey I dey go
Hey man
If I say (ah)
Make I think am, make I reason
Na me plenty die
Shebi make you tell me why
No be say na me do pass
But I no carry last (Onye Asa na)
Gracy cover me
You know I no fit carry last
Look wey I dey come from
Thinking 'bout the journey I dey go
Hey man
It's well
Water run down my eyes
When I'm thinking many many things wey I don pass through
My guy, it's true
One papa, one mama, ten pikin all living in a room
Is this true?
Dem been don believe in the boy
Dem been don give up on the boy
Dem been don turn up for the boy
Dem been don pull up for the boy
Onye Asa na
If I say
Make I think am, make I reason
Na me plenty die (well)
No be say na me do pass
But I no carry last (Onye Asa na)
Gracy cover me
You know I no fit carry last
Look wey I dey come from
Thinking 'bout the journey I dey go
Hey man
If I say (say, say)
Make I think am, make I reason
Na me plenty die
No be say na me do pass
But I no carry last oh
Gracy cover me
You know I no fit carry last oh
Kuyamena
Them been dey wait
Onye Asa na