Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Can’t Fall
Driggo GVO
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Hmm, if na song I go give you jara
I dey pray make Oluwa save me from yawa
Uh, wetin I put for my neck na yawa
I tire, oh
Some people dey dem be wan make I fall
They no wan make I rise again
Some people dey they just wan make I dull
They no wan make I vibe again
I get the things wey dey make me dey high
Wey fit take all the pains away
Whether you like it or not, if you die
You no fit get the chance again
If they wan try, won ma damo
If they wan try, dem go learn ajeh
If dem shoot me for my parlor
I no fit die, na living room I dey
If they wan try, won ma damo
If they wan try, dem go learn ajeh
If dem shoot me for my parlor
I no fit die, na living room I dey
Ajeh, me I no go fall again
My days, make e no go go in vain
I pray make I no dey go insane
My way, me I still dey smile in pain
Aye nlo, Hennessy nlo
If you no do oya gbale lo
Omo to shan, omo to por
After party jeka wole lo
Aye nlo, Hennessy nlo
If you no do oya gbale lo
Omo shan, omo to por
After party jeka wole lo
I'm just tryna live my life
Many dumb messages archived
Make you no dey talk wetin you no know
For money and fame, I'm striving
I wan dey live my life
Many songs wey been dey my archive
Some days e go red, some days e go green
I'll be lying if I say I know why
Me I no get time for your story
See you gat to pay me what you owe me
Me I still dey ride for my homie
If you know the way, make you show me
Me I no get time for your story
See u gat to pay me me what u owe me
Me I still dey ride for my homie
If you know the way, make you show me
Some people dey dem be wan make I fall
They no wan make I rise again
Some people dey they just wan make I dull
They no wan make I vibe again
I get the things wey dey mak me dey high
Wey fit take all the pains away
Whether you like it or not, if you die
You no fit get the chance again
If they wan try, won ma damo
If they wan try, dem go learn ajeh
If dem shoot me for my parlor
I no fit die, na living room I dey
If they wan try, won ma damo
If they wan try, dem go learn ajeh
If dem shoot me for my parlor
I no fit die, na living room I dey
Ajeh, me I no go fall again
My days, make e no go go in vain