Skip to content

Allow Me

Sean Dampte
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

AWOODAH Yeh yeh yeh Oluwa lo seyi Yeh yeh eee Ye opor Sean! Allow me make this money gan Hennessy okpor oh Pass d smoke Make e choke o Make we live and love Allow me make this money gan Hennessy okpor oh Pass d smoke Make e choke o Make we live and love Allow me makes this; Notice waaaaaah dem ah do Now dem sneak wen deeey move Oluwa show me clues Oluwa choose my crew 10 thousand on my right hand 20 thousand on my left hand But still me denge dey cruise Verified when mi ah move *Verified* MI dey ma zone never on mi own Mi with d boys na something we pop Na girl wey we like naim we go flex o Girl wey want us na dem we dey touch oh As I shayo and nod mi head to fela vibes Me I no want no fight Chargie jus gimme whine Make dem know Allow me make this money Gon Hennessy okpor oh Pass d smoke Make e choke o Make we live and love Allow me make this money Gon Hennessy okpor oh Pass d smoke Make e choke o Make we live and love Gan gan gan I just wan chill I just wan dey!!! Gan gan gan Allow me make this money Gon Hennessy okpor oh Pass d smoke Make e choke o Make we live and love Allow me make this money Gon Hennessy okpor oh Pass d smoke Make e choke o Make we live and love Gan gan gan I just wan chill I just wan dey!!! Gan gan gan Allow me make this money gan Gan gan gan gan I just wan chill I just wan dey!!! Allow me make this money gan When I yarn E be like fela verse I go by the name seyi vibez I must shine Yea ah must shine You are a star you must always shine Won ni mo ko Apala mo tun ko hiphop Shalewa jo Oya turn me on Life na karma turn by turn You make money now e go reach my turn London mo wa Mo den jaiye Dancing all my sorrows away Jah Jehovah open my way Make my money come Baba Ba mi shey London mo wa mo den jaye Dancing all my sorrows away Jaj Jehovah open my way Allow me make this money Gon Hennessy okpor oh Pass d smoke Make e choke o Make we live and love Allow me make this money Gon Hennessy okpor oh Pass d smoke Make e choke o Make we live and love Gan gan gan I just wan chill I just wan dey!!! Allow me make this money gan Big Sean ... Seyi