Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Overdose Rmx (Official Video) ft. Oxlade
Dunnie
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Legend oh!
Yeah eh eh yeah!
People dey ask me say wetin you give me chop odor?
I dey tell them say wetin you give me na just love
I dey ask you say wetin you give me chop odor?
You dey tell me say wetin you give me na just love
Juma sosoliso ajuma
Where you go, I wanna go ajuma
Baby boy sosoliso ajuma
Oh ajuma catch my heart juma
Baby boy sosoliso ajuma
Where you go I wanna go ajuma
Baby boy sosoliso ajuma
Eeh you have captured my heart oh
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Oxlade from Africa
Everything I got for you is true love oh
Iyeah haahaa iyeeah haahaa
I no go marry another person recent you
Ajeeaah ajeeaah
Overdose overdose
Give me loving overdose
Overflow overflow
Money on top your head overflow
Overdose overdose
Give me loving overdose
Overflow overflow
Spend the raba overflow
Cos I want you to
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Love me love me
The way that you give me love na wa
Touch me touch me
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love na wa
Overdose overdose oh
The way that you give me love nawa!
ย