Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Broken Souls
Ktizo
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Uh Le
Ktizo
(Another World)
Uh Le
Les mes perdues peuvent trouver l'amour uh weii
Sold my soul long long uh ago to the brewery
E fit to be the reason why I go act unruly
I still don't know the man who's talking through me
Uh Lo Uh Lo Lo
Nneka lock my soul she tie am put e for one iroko
My spirit enter all of the premises wey my soul no de follow
Na wetin dem tell me I record uh put e for my volo voloco
Uh ahn Omi a do kele tuh
Uh Le
Save my soul
I can't make no sense of the words I speak no more
Make some more
Of anything you giving me
I need them more
I need them more
Na Santi
Nai make I stay for corner De say laqwata
On some trees
I no go fit e de light e don pass my power
No leviathan e fit harvest my soul (When Nneka don lock am)
No need e for father to de try kabosh (When Nneka don lock am)
Flesh e no go follow you die and go
Even when I'm talking to myself
I still don't know the man who's talking through me
Uh Lo Uh Lo Lo
Nneka lock my soul she tie am put e for one iroko
My spirit enter all of the premises wey my soul no de follow
Na wetin dem tell me I record uh put e for my volo voloco
Uh ahn
Omi a do kele tuh
Uh Le
Save my soul
I can't make no sense of the words I speak no more
Make some more
Of anything you giving me
I need them more
I need them more
ย