Skip to content

Reverse

MizzyEllis
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Sinzuuuuuuu On a Go on Soun, I Dey run red light Omo Ori mi Shano bi headlight All gas no breaks put am for reverse No fear money Dey for the bag Ngo put am for reverse wait first make I see something No cap you and this your big nyash if I catch you You go see something Chai,wahala, If u no get money wahala Sorry for u and your palava I'm wishing u better my brother No cap look at ya big nyash oooo Abeg Ngo put am for reverse ooo Wetin dey sup oo Gangan now Omo bebe n sturbborn now Borrow brain oye ke kor ogbon now Ijogbon isokuro e gboro now Sinzu oruko wa lori jersey But Gen Z o moyato coke ati Pepsi Big Zu Old enough to be your popsi But Gen Z o moyato coke ati Pepsi Ngo put am for reverse, wait first make I see something No cap you and this your big nyash if I catch you You go see something Reverse Oh oh oh Ngwa put am for reverse oh oh oh You get what you deserve oh oh oh Carry my money you must to contact oh oh oh Men dey wey go match you with timber Oh oh oh Ngwa put am for reverse oh oh oh You get what you deserve oh oh oh Carry my money you must to contact oh oh oh oh oh oh So many men fall out with dem level So ah dem carry 911 We dey chase we dey chase and we dey see Many things wey dey happen for heaven Ahhhh Make way Gate way Make you dey stay away Sometimes my mind is okay Cos you know I got energy I no dey waste am on enemies Som' o' dem dem ah frenemies I Dey take my chance by any means Yeah Incase you don't know, Na me dem Dey call vfrexhdyaro Straight to the bank WELSFARGO money too much e plenty ego ego Ngwa Hmmmmmmm Wetin Dey sup oh gan gan na Ngwa Hmmmmmmm E fun ara yin lopolo Reverse Oh oh oh Ngwa put am for reverse oh oh oh You get what you deserve oh oh oh Carry my money you must to contact oh oh oh Men dey wey go match you with timber Oh oh oh Ngwa put am for reverse oh oh oh You get what you deserve oh oh oh Carry my money you must to contact oh oh oh oh oh oh Wahala Ngwa Wahala Wahala Ngwa Wahala hmm Wahala hmm hmm