Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Turn Me On
Samtizzi
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
We be like bonnie & clyde
Story pon d insta live
This one no be say dem say o
This one not copy & paste
Anytime I see your face
I start to dey do majee
Only you can make my day
No be say dem say
Wetin u do to me
I'm acting like zombie
Shea u b Jumbie
You got a grip on me
I'm dancing to ur tunes
Granting your wishes
Tun me on
Tun me on
Fuk me up
Tun me on
Tun me on
Ma lo gun iyan me kere
Fuk me up
Jubadi ifunaya
She neva tire rara
You like naira, u go get am
You want designer, I go buy am
Oooo
Oja mi laya
Her words her final. final
ready for action. no time
I Stand attention for your romance
Wetin u do to me
I'm acting like zombie
Shea u b Jumbie
You got a grip on me
I'm dancing to ur tunes
Granting all your wishes
Tun me on
Tun me on
Fuk me up
Tun me on
Tun me on
Ma lo gun iyan me kere
Fuk me up