Skip to content

Ex Sinner

Oluwacoded
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Owo Oluwa Be Lori aye mi o Ongbemifo ongbemi sare Say dem call me boy c Badg entertainment Omo wara mashe jeje This life wey you see o omo na tete Shege still dey front oo plenty pepper Ain’t scared no more my nigga I no dey fear Hehehe Who born their baga Dem no fit kill the ginger Talon fun won ni liver Ton fi gara Hey who born their father Dem no fit kill the ginger Talo fun won ni liver Timo ti gba Molly Ti moti fa poly They con dey tell me story How I wan hear them oo Timo ti gba Molly Ti moti fa poly They con dey tell me story How I wan hear them oo Heheh, Anytime I dey with my kpoli Make you know say I dey reason ni Happiness no be free omo na Molly (my own na money) And you gats buy am ni Give me this money wey them think say I get Some a dey wait them wan make I regret And I no fit relent Ex sinner man I don repent o Shey you know Kosi pity Lori titi Man been running from billing You don’t know how am feeling Anything I dey do man is out of love Anything you dey do do it out of love o Wiss the wizard Say dem call me boy c Ah.