Skip to content

Red Potion

Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

London Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah Ah-ah-ah, ah-ah Another banger Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh) Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh) Me sef I never talk, "What's up", ah And I don dey see what's up Gimme yansh make I lie down on top E be like say you no know me sha Baby, I need your love Kirikiti-uh I tell her make she bring her friends but she bring five minus one She wanna-, she wanna be the main attraction She wanna be the only one (I really know she wanna) She no wan carry create situation Wey e be say me no carry am (carry her own wahala) (Shhh) I sabi this your format My favorite chocolate na your Kitty-Kat Baby, I need your love Uh, krikitiki Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh You not fit talk, abi? You no fit shout, abi? You no fit, you no fit, you (e shock you?) (Na she carry my wahala come her door) Na she carry my wahala (wahala) She want my D, she no fit take am Tony Montana She go swallow all the bullet for my kala (kiriki) Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh, ayy-le-le) Your low waist put me for headlock Iye (killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le) Me sef I never talk, "What's up", ah And I don dey see what's up Gimme yansh make I lie down on top E be like say you no know me sha Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh) Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh) Me sef I never talk, "What's up", ah And I don dey see what's up Gimme yansh make I lie down on top E be like say you no know me sha Baby, I need your love Uh-uh