Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Identity
Oliver De Coque
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
When I wake up in the morning,
I go pray to my God.
When I go back in the evening,
I go pray to my God
Always believe in Joy oh
Nothing comes for nothing
Always do my best and leave the
rest to God
Oooooh money money identity,
oooooh money money identity
oooooh money money identity
oooooh money money Identity
My baba I thank you, make I
Baba I thank you, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach.
my yes is my yes,
my no is my no
I no dey make inyanga
I'm a simple man by nature
Oooooh Money money identity ร4
if you do good to me, I go thank you
for your favor,
if you do bad to me, na you sabi ooh
Money money identity ร4
ย