Mister Follow Follow
Fela Kuti & Afrika '70
Popularity ยท Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Mr follow follow
Follow follow follow follow follow follow
Mr follow follow
Follow follow follow follow follow follow
Some dey follow follow dem close their eyes
Dem close eye pin pin pin
Some they follow follow dem close their mouth
Dem close mouth pa pa pa
Some they follow follow dem close their ear
Dem close ear gbon gbon gbon