Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Life 5
OGC
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Shey you don see oh?
I no holy
I Dey smoke kpoli, e been no funny
Omo Ola le le
Kakki no leather
I just want my cheedah
I no fit dey wait
Say it's now or never
Brother no dey foh
The picture getting clearer
The future getting closer
Shey Dollar ti Naira
Day must break so we one step nearer
E go be your Era
Niggas dey suffer
Baddies dey suffer
My brothers dey para
Say them handcuff me take me jailer
Me sef dey suffer
But e go better
Jah sef go set am oh
Devil set trap me I jump am
Say Me sef go make am oh
Plenty money in my bank but I still want more
20 baddies in my room and I still want more
Gone are those days wey be say
Them dey sleep on us
I always knew one day it will set for us
Plenty money in my bank but I still want more
20 baddies in my room and I still want more
Gone are those days wey be say
Them dey sleep on us
I always knew one day it will set for us
Dance makossa, Dance awilo
Before them go say you no need casamigo
One time for my niggies, one time for my adugbo
Good morning my neighbor how do you do?
Good morning my neighbor how are you doing?
Convincing investors election to win
Good morning my nei
Good morning my neighbor how are you doing?
Shumo kpori kpa wa wo
Tori ba she re
Ole jari ba ju ta ton
Tori ba she re
Owo jumi ni kpa kpa
Moto ni ko dowo
Imgba de mi gbafe
Referee lofe jowo oh

ย