Skip to content

Pikin4sun

Pascal
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

My name is Pascal Ndimofor Wonishi Pascal Some people call me Yung king Some people call me stryke P Some people call me Pikin4Sun, Let the story begin. Pikin for sun, Oh, pikin for sun, Oh (l'enfant du soliel levant) Suffer pikin, suffer pikin You don suffer your own don came, Na your time this for win. Ooo You Di run na wety, na who do follow you, Na who Di worry you But why you di shidon inside cold, Boy why you di cry? Eh Wipe your eye peri wipe your eye If some problem dey boh Na time this for fight am You go run so then leavam for who... eh? Perika dem Di look up to you And if you leave them now dey go look up to who? Ehhh ummmh Suffer pikin aiii They di read your lyrics like sey na bible Di look you like Jesus, Follow you like disciple And when your song Di play them Di hear like na audio Gospel See, nobody's better than you, So the best you can be is yourself If nobody believes in you, Atleast you have to believe in yourself Wuside ya friend dem dey now, Hear sey ya mendem mash you Hear sey your chick wan knock you, Oh, Pikin4Sun, Oh suffer pikin I beg no leavam make Di men dem kill you for me, Wukop for up eyh Don't let us down, Yung King wukop for up euy(wake up) Don't let us down, Yung King wukop for up(wake up) Don't let us down, Don't let us down (wake up!!) Hey! Hey! Hey! Hey! Wu dey fine, we dey fine, Wu dey bwam, wu dey chack Wu di chop wu Di flop (flop), When we wukop for le sharp Beignet maise (2 pieces.), Jazz (piece), Boullie (Ngoma) Trois shi Ngoma for le sharp, Tapioca witti avocat Sans sucre for la preme, Makero bien pimente' For le soire, cest la crème, Mayonnaise, a cote, Deux Baton a cote With Some two fat chick a cote, Tap Yung King ago de Oo Wu dey fine, wu dey fine, Quatre Sur la motto on bash Pascal ne se cache Pas, Ce le paye qui me cache Je buy mes chombe a nkouloulou, Je ne buy Pas a la boutique Plus charismatic qué des moustique, Mais plus chaud qué moustique le charismatic (oh tento!) Toujoirs chaud toujoirs chaud, Toujoirs frais comme la glace Keeps it cool keeps it clean, Money nedi buy class Quand on me demande qué gar ce how, I tell them sey all tin na Sur Because them know sey if e bad na how Them nogo lack the one for king Arthur, Because them know sey if ih bad na how Them nogo lack the one for lion d'Or (ei no go lack), Them nogo lack the one for lion d'Or (ei no go lack) Them nogo lack the one for shidon chop (ei no go lack), Boh even when tin dem Di tight some way Even when tin dem juh bad some way, Man na man enter street (then do how) Check sense then find ih way Man na man for enter forest broke, Firewood then sell am for get ih doh (Tori dem) Man comot na Santa nor, Eske man Di shame for do some kind Thing dem for find ih doh (peri tory dem) Na ele say you nogo understand (you nogo understand) I nogo lie you nogo understand (you nogo understand) If I put your toe inside this shoe, I nogo lie boy you nogo stand You no jungle and mountain dem weh i don enter, Then climb am for reach for here You no know fowl, goat, pig, Cow them weh I don cut am for reach for here I'm talking the level of sacrifice, am talking the level of hard work You no know nothing about my life So gi me doh no gi me advice, Gi me love, no gi me your life, Make am make ya Mo If you see man Di waka so Di smile no mean sey ih Di ya Mo Am only human, I make mistakes, I don't regret any step I take Because I take it with the lord And I do this out of love, And I do this for mum (mama) Amen!