Skip to content

Obsessed

DEBAYO
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

(Hey babes Have been thinking bout you All day And I miss you Call me when you get home) This Girl She Dey make me lose my brain This love E Dey gimme some migraine I wan dey Deep inna skintight oh Inna skintight oh oh Omo you soji You gimme konji You no be moji But you do it for me Oh bae Yunno me Never leave you lonely (Never leave you lonely) You are such a blessing And your body is tempting But me I no wan rush am Because me I no wan jinx am Ohh am obsessed oh Ahnnnn Ohh am obsessed oh Ahnnnn Ohh am obsessed oh Ahnnnn Ohh am obsessed oh Ahnnnn Ainโ€™t nobody come close to you Ehnn Give my all to you Ehnn Ainโ€™t no one but you Ehnnn Ehnn Ehnn Ehnn Ehnn Ainโ€™t nobody come close to you Ehnn Give my all to you Ehnn Ainโ€™t no one but you Ehnnn Ehnn Ehnn Ehnn Ehnn Omo say you gat me obsessed You Dey impressed I can never ever ever Be upset Oya rain go away way Cause we wanna play play My fingers in her skintight She be screaming screaming Ye Ye I tell her make she shhh Cos I no be omah lay lay Oh Oh my lady Me I no fii sa nle Anything you want make I do Me am ready Ahn Ahn Ahn Ahn Ohh am obsessed oh Ahnnnn Ohh am obsessed oh Ahnnnn Ohh am obsessed oh Ahnnnn Ohh am obsessed oh Ahnnnn Ainโ€™t nobody come close to you Ehnn Give my all to you Ehnn Ainโ€™t no one but you Ehnnn Ehnn Ehnn Ehnn Ehnn Ainโ€™t nobody come close to you Ehnn Give my all to you Ehnn Ainโ€™t no one but you Ehnnn Ehnn Ehnn Ehnn Ehnn Ainโ€™t nobody Nobody Ainโ€™t nobody Baby ainโ€™t nobody Ainโ€™t nobody Ainโ€™ttt nobody Ainโ€™t nobody Baby ainโ€™t nobody