Skip to content

After Party

DChamp
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Baby where you go dey After party Make you do me like say Tomorrow no dey Bring Carolina make she call Sarafina Me I won do you wetin you like (like) Please please... Please don't dull my jinga Come burst my speaker Ponron ti le Oti le Please please... Please don't dull my jinga Come burst my speaker Ponron ti le Oti le No rules no limit Tonight is getting wild Tell them make dem pull up Tell them make dem pull up Baby make we turn up Turn up I like how u tease me But if u no go do Mogbe Coz ur waist Dey make me lose concentration Hasta la vista If u no won do I go do your sister I'm not a preacher I'm a lover And me I like to spread all my love around She don hear about me She don hear say mo gbona She won dey here To come and cool me down Cool me down I say lick that lollipop (lollipop) Make I spray you my money gun (money gun) I know u fine Emi handsome gon Baby tell me where you from I won chop you like bubble gum Come chop this cherry I know u sabi gon Baby where you go dey after party Make you do me like say tomorrow no dey Bring Carolina make she call Sarafina Me I won do you wetin you like Please please... Please don't dull my jinga Come burst my speaker Ponron ti le Oti le Baby where you go dey after party Make you do me like say tomorrow no dey Bring Carolina make she call Sarafina Me I won do you wetin you like Please please... Please don't dull my jinga Come burst my speaker Ponron ti le Oti le