Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Name of Hooks
New Dayz
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Imagine person wey be say five men knack in a day
Before you go see person wey go carry her daybreak
That type of person, wetin you go do to that?
That toto, wetin you go do for that toto?
Way you feel say that toto go fit dey satisfied?
That toto is gone
Sticks, sticks
Phoenix out of southern side
The hooks no get holiday
Anytime wey you book and pay
I pay
Dem go arrive at your destin-a
Paste location, shey na hotel ways?
Shey na hotel ways
Azaman, check the aza
The money don land, shey na wire?
Shey na wire
Convoy as we enter
Make the bottles dey come, men don mental
Name of hooks, name of hooks
Name of hooks that I know
Number one na Mimi
She dey chop fingernails
She dey chop fingernails
Number two na Precious
She don tay for the game
She don tay for the game
Number three Favour
Always cheats on her babe
On her babe
Lastly na Bella
Area hooks no dey fail
WAEC now don finish
New set of hooks on the way
Oya shake that your ukwu
Shake that
Or are you not the hooks?
Are you not the hooks?
Come on, go down there, make I tap that ass
Make I check if e feels good
Shake it
Number one na Mimi
She dey chop fingernails
She dey chop fingernails
Number two na Precious
She don tay for the game
She don tay for the game
Number three Favour
Always cheats on her babe
On her babe
Lastly na Bella
Area hooks no dey fail
WAEC now don finish
New set of hooks on the way
From sexy to sex
From sex to ex
Find the value of X
This one burst my head
Sandra, you be hooks
Number one na Mimi
She dey chop fingernails
She dey chop fingernails
Number two na Precious
She don tay for the game
She don tay for the game
Number three Favour
Always cheats on her babe
Babe, babe
Lastly na Bella
Area hooks no dey fail
Name of hooks that I know
WAEC now don finish
New set of hooks on the way
Heh, heh, heh
As you open am like this, no test
There's no test bond, e no get align
Alignment no dey that toto again
The toto don weak asin
The toto make kpim
The toto don go
Sticks
ย