No Worries
Olabayo
Popularity ยท Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
aaah
No more worries oh
No more worries oh
Now God they handle my calculation
Aaah!!
No more worries oh
No more worries oh
Now God they handle my calculation
Everyday addition
My money addiction
My grace dey addition
See now am unleashed oh
Everyday addition
My money addiction
My grace dey addition
See now am unleashed oh
Cause he give me formula
That's why I dey popular
Wuna don dey feel me now eh...
Back then.. they no dey send me oh
But my mama told me oh
My son you go reach oh
And now na the time oh oh oh oh oh
Anything wey God give you no get mate oh..
They want to see me down
But I no go fall
Oluwa my pilot eeh
And na one day sure I go shutdown 02 Arena oh
I go paint my rooms with Grammy
I go shutdown miami
I go go far far far far away!!
No more worries oh
No more worries oh
Now God they handle my calculation
Aaaah!!
No more worries oh
No more worries oh
Now God they handle my calculation
Everyday addition
My money addiction
My grace dey addition
See now am unleashed oh
Everyday addition
My money addiction
My grace dey addition
See now am unleashed oh
Eh
Pele Pele
Naso the thing be
Keep on moving
One day you go chop
Them mama, family go chop
Eh
Oya dide jimasun
Brother Dide jimasun (jeje oh)
Dide jimasun (jeje oh)
If I tell you say e easy
Omo na set up oh
But I tell you say
Start am you go make am oh (you go make am)
Everything you do no they rush oh
Take am jeje oh jeje oh
One day you smile like me
Like me oh
No more worries oh
No more worries oh
Now God they handle my calculation
aaah yeah!!
No more worries oh
No more worries oh
Now God they handle my calculation
Everyday addition (eh eh)
My money addiction (eh eh)
My grace dey addition (eh eh)
See now am unleashed oh (eh eh)
Everyday addition (eh eh)
My money addiction (eh eh)
My grace dey addition (eh eh)
See now am unleashed oh (eh eh)
See now am unleashed oh (eh eh)
See now am unleashed oh (eh eh)
See now am unleashed oh (eh eh)
See now am unleashed oh (eh eh)
See now am unleashed o (eh eh)
Its Blizz baby
Ya ya!!
Tha SocialManager