Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Thank You
Libianca
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without?
Mama, oo-oh-oo-oh
How you dey do?
Mama, oo-oh-oo-oh-oo
I love you
Mama wey carry me for nine months
Papa wey handle me, I dey strong
Mami scatter the matter, she know say me I better
I no be wan stress her, but
She be my mother, oh
She be my mother
Papa scatter my head oh, no know sey I di stress, oh
I no be wan teyi but, na ma papa, oh
Na ma papa
Sister, oh-oo-oh
How you dey do?
Brother, oh-oo-oh-oo
I love you, eh
Wuna don hold me for ground, oh
When I di cry, oh
You tell me say na life, oh
Make I no cry o, mm
If no for wuna I foh get bad hand
I say If not for wuna my craze foh bad oh
So thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you?
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime
Hmm-mmm
Because of you I control my emotions
Because of you, I never lose focus
Because of you, my light will keep on shining
It's all for you, this thing that I'm doing
Because of you I control my emotions
Because of you, I never lose focus
Because of you, my light will keep on shining
It's all for you, this thing that I'm doing
So thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you
Where would I be without you?
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Je t'aime, Je t'aime, Je t'aime
Hold my hand, don't let go
Stay with me 'cause you never know
Tell me something, something sweet
So, my life will not be bleak oh
Hold my hand, don't let go
Stay with me 'cause you never know
Tell me something, something sweet
So, my life will not be bleak o
Thank you, thank you
What would I do without you?
Thank you, thank you, yeah
Where would I be without you?
ย