Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Nkrumah
Majorboi
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
I be nkrumah wey dey sell groundnut
I Waka everyday just to full my purse
The way i take dey see am now na my turn
I know say small time I go count in dolls
I go go America
Holiday for Canada
I go call my Jennifer
Make she follow come Around
Then we go dey manya manya
Our money go sawa sawa
Then we go deys manya manya
Our money go sawa sawa
We go go America
Holiday for Canada
I go call my Jennifer
Make she follow come around
And I go get e money like bill gates
I go be star boy like Ayo
I no go hustle hard in in vain
As I dey write song I dey in tears
Soon soon soon soon
Small man turn e bigi man
Yes ke
Soon Soon soon soon
Money go dey come ooo
Money go dey come
Na him make I get e beta mindset
Say I go get phone no be handset
My mama no teach me how to give up
And as I don start I go reach end...
I be nkrumah wey dey sell groundnut
I Waka everyday just to full my purse
The way i take dey see am now na my turn
I know say small time I go count in dolls
I go go America
Holiday for Canada
I go call my Jennifer
Make she follow come Around
Then we go dey manya manya
Our money go sawa sawa
Then we go dey manya manya
Our money go sawa sawa
We go go America
Holiday for Canada
I go call my Jennifer
Make she follow come around
Who dey call call me
Who dey ring my phone
Who dey disturb the boy wey been dey him own
Now wey I don blow
Dema want come flow
Dem come talk say Dem Sabi me right from home
Dema know say me na blow no be play play
And the song wey me I sing don dey bring pay
As the party just dey start blow your SK
If the song sweet You make You shake head
I be nkrumah wey dey sell groundnut
I Waka everyday just to full my purse
The way i take dey see am now na my turn
I know say small time I go count in dolls
I go go America
Holiday for Canada
I go call my Jennifer
Make she follow come Around
Then we go dey manya manya
Our money go sawa sawa
Then we go deys manya manya
Our money go sawa sawa
We go go America
Holiday for Canada
I go call my Jennifer
Make she follow come around
ย