Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Escape
Lareh
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
At night, inside
How many times I cry
How many bottles I shak
How many eyes see my heart
I can't decide
Wetin I do with my life
Worst part is when I realise
Nobody dey come to save me
Cover myself with Holy ghost fire
Make e strike like thunder
Take me out this dungeon
I need a safer space
Can you hear me?
Oh because my mental
Don dey draw like 'bgono
At night, inside
How many times I cry
How many bottles I shak
How many eyes see my heart
I can't decide
Wetin I do with my life
Worst part is when I realise
Nobody dey come to save me
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh ahh
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh ahh
I'm losing glow oh
Time is slow oh
Feel like I've been here too many times
Dem buildi cell
For this soul
A lot of man wey be vampire, but I
Cover myself with Holy ghost fire
Make e strike like thunder
Take me out this dungeon
I need a safer space
Can you hear me?
Oh because my mental
Don dey draw like 'bgono
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh ahh
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh
Yeh yeh iyeh yeh ahh
ย