Skip to content

Juice & Liquor

Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Fine face my boo Heart breaker but I like you Low waist, shatta bandle Follow you like disciple Ekaite nwayoo Trip me like you be pilot You don catch me like a virus My girl you sweet like food wey dem serve for ileya One for my radar If you call ma sare wa And na because of you me I burn my data Stay up till later But you follow emeka ooo Na why me pour some juice and liquor Before I start to gbongbolo cigar Arama shinapp And thema be dan tell me before yeah Sey you go play my heart like a guitar Why mutumina I thought your my jigga Ma wo Bo she n dan Girl would you put it on me Omo egbe isu koniyan But I'll try if it's not enough Oh abena Before you comot body gbewa I think it's coming my controlla Mio ni she lasheju I'll be tender I love you to the core Oden munumidun ejo mi ko Butterflies in my belly E be like I Dan know you before before My girl na for you I burst my kolo And if you want I go burst again So no Dey over kaku cause life na yolo Make me and you make we Dey the same page Those wey Dey hate tell them say their father Take all my money Take my casava Shey na opay make I do the wire My girl you sweet like food wey dem serve for ileya One for radar If you call ma sare wa And na because of you me I burn my data Stay up till later But you follow emeka ooo Na why me pour some juice na liquor Before I start to gbongbolo cigar Arama shinapp And thema be dan tell me before yeah Sey you go play my heart like a guitar Why mutumina I thought your my jigga