Thank You
Faze Alone
Popularity ยท Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
No no no no no
How on earth I wan show this love eh
In short I thank you o
Thank you
E oh
Dalugbo
Wuwu wui
Oh Lord
Wuwu wui wui
Oh Lord
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
Thank you, eshe o dalugbo
See I
I wan make una know say
I appreciate the love wey all of una dey give to me
And I wan make una know say
I dey una front and back
Make una no fear
Una no know say
Na una carry me reach the level I dey
That is why I'm showing you my gratitude
Ese o
You wะตre there from the start
You go always dะตy for my heart
Till you dey, till us part
I go dey thank you, go dey thank you
And in the rain and in the storm
You were always there to lead me on
When I was falling, you pulled me up
Saying "take my hands, I'll take you there."
I wanna thank you, thank you
For all that you have done
I wanna thank you, thank you
For showing me your love
I wanna thank you, thank you
For showing me that you care
I wanna thank you, thank you
Thank you, eshe o dalugbo
Jehovah Jireh
I thank you Lord for making me see a brand new day
If not for Messiah
I swear I for don join all those people wey don fight tete
But you dey there
Na wetin una wan fear
Iwo lo gbe mi soketa lo fe
Gbe mi wale
Onye di ka gi
Lord I give you all the praise
You were there from the start
You go always dey for my heart
Till you call me
Lord I promise to dey praise you, go dey praise you
And in the rain and in the storm
You were always there to lead me on
When I was falling, you pulled me up
Saying "take my hands, I'll take you there."
I wanna thank you, thank you
For all that you have done
I wanna thank you, thank you
For showing me your love
I wanna thank you, thank you
For showing me that you care
I wanna thank you, thank you
Thank you, eshe o dalugbo
This goes out to everyone that loves Pays
Radio stations, TV stations, media, my family, my fans
See I heard it on the Metro and I heard it on the Star
On my trips out there for Pilar una dey there how far
We thank you for the power
You know that I'm with you
Thank you for the ratings, thanks for being so cool
Echo oh oh
I say I no forget you
Port Harcourt, Enugu, Abuja, Kaduna
All the radio and the TV stations
I never mention
I thank you
I thank you
I wanna thank you, thank you
For all that you have done
I wanna thank you, thank you
For showing me your love
I wanna thank you, thank you
For showing me that you care
I wanna thank you, thank you
Thank you, eshe o dalugbo
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
Thank you, eshe o dalugbo
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
Thank you, eshe o dalugbo
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
Thank you, eshe o dalugbo
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
I wanna thank you, thank you
Thank you, eshe o dalugbo