Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Only Way
Cazulee
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Uh, yeah, uh, yeah
You already know, ooh
Boys don dey para, oh
Para oh
Boys don dey para, oh (Majestical)
Since I was born, na e go better we they hear
Although, we've been yelling, but our government no day care
Many people day for street with their pali, ko si แนฃแบน
And we no fit carry kala, we no go fit to fo fence
Na why them boys day para like ah choco
Ikorodu mopol, ร wแปn แปmแป lotto, แนฃ'o mแป?
Bombing every night like dem be Boko
If you see their logo, ร wแปn แปmแป logo, แนฃ'o mแป?
IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lแป sajo, แนฃ'o mแป?
Is either you go hard or you go home, mami
Wa loko, I came from ghetto, แนฃ'o mแป-แป?
แนข'o mแป? Yea-yea
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
E be thing wey everybody don talk about
But there is no change, so we can't stop (can't talk)
Our government been acting like ah crocodile
If you see your daily bread, brother, thank God
There is no time to dey watch, but the dream is Richard milli
With my six figure, k'แปmแปpแบน gba milli'
Gentle man to the call, kogba'gidi
With my feelings, if they lock the door
Emi ma gba ceiling, say you feel me
'Cause I don't wanna go back to the broke days, I'm on a fast lane
รdรนmร rรจ gbemileke pass all my task gate
I pray for steady cashing out to all the HK
Because that is only way we sustain, say you know oo
Na why them boys day para like ah choco
Ikorodu mopol, ร wแปn แปmแป lotto, แนฃ'o mแป?
Bombing every night like dem be Boko
If you see their logo, ร wแปn แปmแป logo, แนฃ'o mแป?
IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lแป sajo, แนฃ'o mแป?
Is either you go hard or you go home, mami
Wa loko, I came from ghetto, แนฃ'o mแป-แป?
แนข'o mแป? Yea-yea
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
That is only way
That is only way we survive
Boys don dey para, oh
Para, oh
Boys don dey para, oh, yeah
ย