Skip to content

PA¥ M€

Kobilou, Aibrid
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Shey you know the genesis Omo kobilou the baddest shey you know the genesis Say my gbedu don dey play for speaker All the kele don dey turn up Omo you no fit to whine my niggas All my niggas dem dey gazo All my nigga wey dey garan 24/7 we dey ball up Oya roll am make we tie up Wey the lighter make we spark up Tell you say i be the baddest say you no know Say you no know me Been the baddest in game for a long time This na true story I dey live my life like e be Like e be movie No dey joke when it comes to my paper Say you gats pay me Ehn you gotta pay me if you wan see me No dey deal in naira foreign currency All day chasing paper me i no fit sleep Cause wetin i go do if i no find money Wetin i go tell mommy Since yesterday i dey find OT Oluwa blessing don dey cover me My nigga make you no dey bother me My nigga make you no dey bother Talk say i'm the baddest i no stutter From ikeja to ojota Aje pako no be ajebutter I be their father Independent ko si wahala I no likey this your palava Everytime shey make i pastey my aza No change am for me you gats talk correct Ma pa ri wo Shey you no dey see all the money full for ghana must go Abena baby take all money girl carry go E no really matter i just got 10 milly for a show You gotta pay me if you wan see me No dey deal in naira foreign currency All day chasing paper me i no fit sleep Cause wetin i go do if i no find money Wetin i go tell mommy Since yesterday i dey find OT Oluwa blessing don dey cover me My nigga make you no dey bother me