Skip to content

Closer

Samuelo
Popularity ยท Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

I like wetin I dey see This your backside fit make man commit sin And e be you whey dey high me like pami If no be you me no need no other body Cos e be you whey dey burst my dada For you girl Me don make up my mind Me no need no other body For you me go spend all my money Say e be you whey dey burst my dada For you girl me don makeup my mind Me no need no other body Na you I go carry you go show mummy I say come come baby come closer Come come baby come closer E be you whey dey burst my dada E be you make a man life better I say come come baby come closer Come come baby come closer If no be you me no need no another E be you whey give me peace of mind Make them talk what dey like I don make up my mind E b you whey I like And I no go fit change my mind no Cos na you dey my mind E be you only you After you girl na still you you My pretty lady Omalicha whine for daddy Girl you dey sweet like honey No dey shy for me And Anywhere you dey baby girl Na me go dey You no go experience heartbreak Me go make your everyday be Holiday so no delay Cos e be you whey dey burst my dada For you girl me don make up my mind Me no need no other body For you me go spend all my money Say e be you whey dey burst my dada Say For you girl Me don make up my mind Me no need no other body Na you I go carry you go show my mummy I say come come baby come closer Come come baby come closer E be you whey dey burst my dada E be you make a man life better I say come come baby come closer Come come baby come closer If no be you me no need no another E be you whey give me peace of mind Oh girl I wanna let you know Anywhere you go I go follow go Me I no go fit resist you o This your body make a man wan kolo You are one in a million And I go carry you go London It's samuelo and emizzy o Girl we go make your life easy o Cos e be you whey dey burst my dada For you girl me don make up my mind Me no need no other body For you me go spend all my money Say e be you whey dey burst my dada Say for you girl Me don make up my mind Me no need no other body Na you I go carry you go show my mummy