Papa God
Sir Wilker Jackson
Popularity ยท Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Papa God na you make am for me eh
You picked me from grass to grace, from nothing to something
Papa God na you make am for me o
This talent I no buy am for money eh, na wisdom from God o

Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute

Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute o
People wey say I no go fit make am o, na lie wey dem dey talk
I tell you who God don bless o, no man can curse o
No power can stop the sun by day and the moon by night o
I say na who get power, God o, na God o
Na who get power, God o, na God o
I say na who get power, God o, na God o
Na who get power, God o, na God o
I say na who get power, God o, na God o
Na who get power, God o, na God o
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute o
Papa God na you make am for me eh
You changed me from nothing to something
From nobody to somebody eh, oh oh oh eh
Papa God na you make am for me eh
You changed me from nothing to something
From nothing to greatness, from failure to success
From sorrow to joy o, from worst to best o
From zero to hero, or from tenant to landlord o, eh eh eh
Na who give me star, na God, na God o
Na who make me shine, na God, na God o
Na who care for me o, na God, na God o
I say na who make me shine, na God, na God o
Na who give me star, na God, na God o
Na who care for me o, na God, na God o
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute o
People wey say I no go fit make am o, na lie wey dem dey talk
I tell you who God don bless o, no man can curse o
I say no power can stop the sun by day and the moon by night o
I say na who get power, God o, na God o
Na who get power, God o, na God o
I say na who get power, God o, na God o
Na who get power, God o, na God o
I say na who get power, God o, na God o
Na who get power, God o, na God o, ahn ahn
Papa God na you make am for me eh
You picked me from grass to grace, from nothing to something
Papa God na you make am for me o
This talent I no buy am for money, na wisdom from God o
I say na who give me star, na God, na God o
Na who make me shine, na God, na God o
Na who care for my children, na God, na God o
Na who care for my family, na God, na God o
Na who care for my workplace, na God, na God o
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute
Oh oh oh, Papa God oh, I give you salute o
Papa God na you make am for me eh
You changed me from nothing to something
From failure to success, from sorrow to joy o
From worst to best, from zero to hero
Na who get power, God o, na God o
Na who get power, God o, na God o
I say no power can stop the sun by day and the moon by night o
Na who get power, God o, na God o
I say na who get power, God, na God o
Na who get power, God o, na God o