Skip to content

No one else remix

Idahams & Teni
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Aya Oya, oya, oya, oya, ya, ya Beat Boy in the house Kpene ma kana kitu ezuru OGD go go Aya Oya, oya, oya, ya, ya For this, for this For this, for this You know I will dey, will dey See, see Only you fit give me konami All of the boys want to use your panto for money For money oh, eh eh See, I know say people dey jealousy No matter wetin them do Oga I gbadun you finally, finally oh baby Everybody, everybody dey call me fool Just because I'm in love with you Everybody, everybody dey call me fool Just because I'm in love with you If e no be you my baby If e no be you, no one else If e no be you If e no be you my baby If e no be you, no one else If e no be you E dey make you ginger me Other girls no fit ginger me Only you fit to ginger me I live my life for you E dey make you ginger me Other girls no fit ginger me oh Only you fit to ginger me I live my life for you Kpene ma kana kitu Come, make I yarn you something Oh baba This loving wey you do me Omo na strong thing oh E be like say I shakpami E be like say I drink henny For your love me I fit to die oh Oh no no no no I fit to craze, yeah yeah I fit to manya ya Let nobody put asunder baba, manya ya I fit to mad, mad, mad I fit to kolo, lo, lo Let nobody put asunder, manya ya ya 'Cause baby If e no be you my baby If e no be you, no one else If e no be you If e no be you my baby If e no be you, no one else If e no be you E dey make you ginger me Other girls no fit ginger me Only you fit to ginger me I live my life for you E dey make you ginger me Other girls no fit ginger me oh Only you fit to ginger me I live my life for you Baby, gbakugba Girl I gbadun you passugba Baby passugba Oh yeah gbakugba Baby I gbadun you passugba Only you fit to Only you fit to ginger me oh It's Kraftingz baby Beat Boy to you too