Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
WHO THIS
Victony
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Swaggalomo na your style e
Sweet girl e no bitter
Same thing she wear but e no fit her
You orijo
Say them no reach at all oh
Baby too drip like say rain e just beat her
Too sick oh make you dey my hospital
Too fly, Swaggalomo dey run visa
Yeah yeah
Ayyyyyy
Who this?
Sexy girl
Ah who this?
Sexy girl
She say you know I do this
Sexy girl
That one no be new gist oh
Messy girl
Ah who this
Sexy girl
Say she dey for Houston
Take me there
See my baby the coolest
Press their neck
But no be new gist oh
Sexy girl
Hurry up, hurry up
Girl I dey wait oh hurry up
No dey call me voice, turn your video on
Know you know my choice oh
Baby oh
Shedi gben gben
Shedi gben gben
Shedi gben gben
What dey sup?
Huhn
Baby come teach dem something oh
Burnello Cucinelli
You no fit know wetin I put for my body
Some expensive shit that I bought for my baby
She put the S in Sexy
Make Swaggalomo come text me
Shake the Bum Bum
Uhn
Backa big she go pumpous
Come form
Two Chanel if she want some
Uhn uhn
We just came in from London
So you know my still innit innit?
Ibadi yen po don't be silly
Le mo mi o, ko soji ni
If dem wan meet you arrangi ni oo
Ayyyyyy
Who this?
(Who this oooh)
Sexy girl
Ah who this?
Sexy girl
She say you know I do this
(Hmmm)
Sexy girl
That one no be new gist oh
(Ooooh)
Messy girl
Ah who this
(Whooo)
Sexy girl
Say she dey for Houston
Take me there
Didi baby the coolest
Press their neck
But no be new gist oh
Sexy girl
Oooooh oh
Come kill them with your style again
Kill them with your style again oh
After you kill dem with your style again
Then you kill me with your smile again
Fine face no dey hide again
Oh girl you high me no dey whine my brain
The way you pack am, no go turn sardine
Ooooooh yeah
Ayyyyy
Oh girl make you run am again
Oh girl make you run am again
Make you come find me make we do Barcelona for Spain
Anywhere make we run am again
Oooooh