Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
AMIRI
Tiphe
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Ama touch e pa pa pa
Ko to gbe designer wa
Ko to burst italawa
I'm not sophisticated
I'm just high and tipsy
I no go follow you Dey there
You here say the lifestyle cost habibi
Amiri rocking the latest
Check my wrist full size nah Millie
Na me no choose to Dey there
Before they count me out
I'm leaving
Na me no choose to Dey there
Make them no fool me Amen
Where they been leave me
Ironic, mo ti ja mo ti de be
Bourdillon la tin chill
Won de be
They been pulling the stunts
I'm rebel
Where they been leave me
Mo ti ja si
I'm the price debateless
Ama touch e pa pa
Ko to gbe designer wa
Ko to burst italawa (ko to burst italawa)
Hmm ah
Hmm ah
To mo dudu ba ti purse
Omo pupa gbemidebe
You see this lifestyle
Where you just see
Wo ishe mo she de be
Her body go tell
If she rock me john Thomas
Ti ishan ba ti cut
Kî kan ma gbori ninu Porsche
Her libido high
Mo ti ro ni shot
Twinkle little pretty diamond
Sitting on my neck
And you no fit Dey waste my time
When my wrist na Patek
I know say e go Dey pain them
Cus I just Dey get ham clear
And una never see anything
I go press their neck this year
Ama touch e pa pa
Ko to gbe designer wa
Ko to burst italawa
Hmm ah (Kurima)
Hmm ah
I be stubborn goat highkey
So come correct Nike
I am all that walai talai
Nobody Shana pass me
Ws bi banky
Abuja aura swaggie
Do anything wey I like
I no too send your daddy
Aura plenty
Oya pa
I Dey give na sadaka
Press my money
Ko lo far
Life unfair to talaka
Oju aye po
But no yawa
Drop my verse and enter car
They count me out
I burst out like surprise surprise
Pa paranpa
Ama touch e pa pa
Ko to gbe designer wa
Ko to burst italawa
Hmm ah
Hmm ah
Ama touch e pa pa
Ko to gbe designer wa
Ko to burst italawa
Hmm ah
Hmm ah