Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Gbana
Naka, Mekamzee
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Neverr seen this kind bobby
Owo ko wo ko big something
Anytime you shake for me
You make me want to do something
Normally I be nyansh person
But change they say is constant
Never seen this kind loving
Baby I want to do you something oh
Ye ye ye ye
Your body e dey me like I take Gbana oh
I love you my baby omo no be lamba oh
Your body e do like I take gbana oh
I love you my baby omo no be lamba oh
Your body e dey me like I take Gbana oh
I love you my baby omo no be lamba oh
Your body e do like I take gbana oh
I love you my baby omo no be lamba oh
Omo Your body nice na Miracle
Me fit to worship like Oracle
You make my Thing ni long like pinnacle oh
Pinnacle oh
Why you come de buga ah
You know you carry plenty fire
Girl I give you all you require
Oh oh require eh
Your body e de do me like I take Gbana oh
I love you my baby Omo nor be Lamba oh
Your body de do me like I take Gbana
Your body e de do me like I take Gbana oh
I love you my baby Omo nor be Lamba oh
Your body de do me like I take Gbana
Owo ko wo ko big something
Ah na na na na
You make me want to do something
Ah na na na na
But change dey say is constant
Ah na na na na
ย