Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Hommie
Sirlammz
Popularity ยท Low
+
๐ฌ๐ง English ยท Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Can't make up for all the times we lost
But we can make up for the ones to come
Everyday seem to be running fast
Before you know, ile ti mo
If you no dey feel me, man you should let me know
Time dey go, we ain't getting younger
When we go kpai, we no fit know
Omode ana gan ma tin na'ga
If you say you love me hope no be for mouth
I want make you dey show me
You already know that I gat you
Nothing I won't do cos you be my hommie
Me I no get energy to hide how I feel
Sheybi you know me
So don't be leading me on
Stop with this fake love, make you no dey whine me
If you say you love me hope no be for mouth
I want make you dey show me
You already know that I gat you
Nothing I won't do cos you be my hommie
Me I no get energy to hide how I feel
Sheybi you know me
So don't be leading me on
Stop with this fake love, make you no dey whine me
Any how he go
Don't you ever starve a bro, to impress a hoe
Ti iwo ba tin choo
No be entitlement, mehn it's just a code
Try to dey fight with people sometimes make you fit know their mind; inu eda jin gan
People wey you think dey your side, dem fit no dey your side; many things to le imagine gan
I'm solid witcha, if I dey rock with you
No love lost when I no dey fuck with you
You just can't eat off my plate
I can't eat out of yours
But make we dey on top
The street is cold o
Eje loju everybody
Werey lopo inside life
So I just dey appreciate awon temi to'n femi
If you say you love me hope no be for mouth
I want make you dey show me
You already know that I gat you
Nothing I won't do cos you be my hommie
Me I no get energy to hide how I feel
Sheybi you know me
So don't be leading me on
Stop with this fake love, make you no dey whine me
If you say you love me, hope no be for mouth
I want make you dey show me
You already know that I gat you
Nothing I won't do cos you be my hommie
Me I no get energy to hide how I feel
Sheybi you know
So don't be leading me on
Stop with this fake love, make you no dey whine me
ย