Skip to content

Check That Man

Soft Obey
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Obey Soft obey High again Eii soft Obey Obey Soft obey High again Eii soft Obey Kino wan soh Kini gan gan Waytin Dey xup I've been working on me grind coz na who broke dey jogor Fill my glass cup With hot liquor make I muzz I do it for my people probably for the culture I roll my cannabis Jumbo not pepper line I'm Addicted to lean Coz body dey pepper me I be their Nemesis From their Genesis Dem shut up when I preach Na me Obey dey speak You know Waytin God bless no man fit to stop am Kaki no be leader They way i Dey wipe her post She Dey call me David beckahm Moyah teh teh tesumole I tell devil back to sender For bible dem no believe say David fit kill Goliath But he run am he send am to grave If you fuck with me your I swear your story fit be the same Cana ti Junny rah lanoh ajeh oh gbemi Trabaye Zero panic for this side penis wey fall go still rise again I no dread oil dey my head Na me hold pad tell me why cursor go commot for my head Make ego sha dey wole dey make I fit pull up in a Benz Why get 1 bitch? If you fit dey make like 3 or 4 dey wet Eeehn Eeenhn ehnnn I no dread oil dey my head Na me hold pad tell me why cursor go commot for my head Make ego sha dey wole dey make I fit pull up in a Benz Why get 1 bitch? If you fit dey make like 3 or 4 dey wet Eeehn Eeenhn ehnnn Leave there Who dey check that man Who Dey who Dey who Dey check that man Leave there Tell dem make dem give am chance Psu psu psu This Cana too bad Leave there Who dey check man Check that man who Dey check that man Leave there Tell dem make dem give am chance This Cana too bad No go tell me say eh Miogba Oluwa gbemi leke Confirm Cana ti gbemi trabaye eh Ojah ojah ojah No go tell me say eh Miogba Oluwa gbemi leke Confirm Cana ti gbemi trabaye eh Ojah ojah ojah Obey Soft obey High again Eii soft Obey Obey Soft obey High again Eii soft Obey