Skip to content

Evidence

ACHIBOY NJ, Mannee
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Ouh Ouh Baby girl you bad Because you know say I be good boy It is very sad The way you dey do your life don spoil If I don go don't call me back Water Dey flow I'm chasing the bag I'm trading carefully Make I no go fall for your hand fully Baby girl you bad Because you know say I be good boy It is very sad The way you dey do your life don spoil Wetin my eye don see For your hand girl e pass Netflix omo My royal majesty Anytime you call na emergency omo Oh my evidence my evidence My evidence my evidence For my resident my resident My resident my resident Oh my evidence my evidence My evidence my evidence For my resident my resident My resident my resident I give you my time I tell you my problems But you never really take me as your boyfriend Sugar sugar sugar wey bitter Everyday na fight you no dey consider Fire fire hmm fire Tire tire Me I don tire am Baby girl you bad Because you know say I be good boy It is very sad The way you dey do your life don spoil Wetin my eye don see For your hand girl e pass Netflix omo My royal majesty Anytime you call na emergency omo Oh my evidence my evidence My evidence my evidence For my resident my resident My resident my resident Oh my evidence my evidence My evidence my evidence For my resident my resident My resident my resident