Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
12 Am
Ovizz
Popularity · Low
+
Original
0
0
YouTube
Searching YouTube...
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Electricity for popcorn
OV
I Z
I dey dance o, I dey dance o
Yeah yeah yeah
I dey dance o
Na 12 o clock I wake up to write this song
Cus my head full
Wetin dey sup
All these times When I dey strive
Nothing still dey drop
If I thief now
Dem go say useless boy
Yuh
I be useless boy for my mind
The money I want too much
Maybe cus of my greed
Na make money pause
Make I bring my mind down
Weda e go burst
I too different guy
Make I no complain
If I talk now,dem go say
That jam dey
So I, do my things take my panadol
Too much responsibilities bring back pain
I don too hide face
Make dem hear my sound
My first song no love
But dem love my ryhmes
I fit count all the blessings
I no fit count
But till then
All the things when dey sup right now
I dey bounce
I dey bounce guy
All the things wen dey sup for my life
I dey dance
I dey dance well
I dey dance well cus no time
I dey bounce
I dey bounce guy
All the things wen dey sup for my life
I dey dance
I dey dance well
I dey dance well cus no time
If you use telescope you go see me well
Up there, right there,I no dey earth here
And I no get peers
Dem no dey
Dem no dey
I chew dem with bread
So cheers,still no chairs for friends
When go come your table
Just to chew your bread
Brokenness
When I broke I vex
Now the money dey come, make I lavish first
I too different guy, make I no complain
If I cruise now dem go say that tape dey
So I, do my things take my panadol
Too much responsibility bring back pain
I don too hide face
Make dem hear my song
When this EP don drop you go know my worth
I fit Count all my blessings I no fit talk
But right now all the things when go sup for front
I dey bounce
I dey bounce guy
All the things wen dey sup for my life
I dey dance
I dey dance well
I dey dance well cus no time
I dey bounce
I dey bounce guy
All the things wen dey sup for my life
I dey dance
I dey dance well
I dey dance well cus no time
I dey bounce
I dey bounce guy
All the things wen dey sup for my life
I dey dance
I dey dance well
I dey dance well cus no time
I dey bounce
I dey bounce guy
All the things wen dey sup for my life
I dey dance
I dey dance well
I dey bounce
I dey bounce guy
All the things wen dey sup for my life
I dey dance
I dey dance well
I dey dance well cus no time
I dey bounce
I dey bounce guy
All the things wen dey sup for my life
I dey dance
I dey dance well