Believe
Kennywize
Popularity · Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Lincon on d beat
Oriye e bayi one time
Kennywizenurni
Otega gangan
Why you Dey carry shoulder pele omo baba Olowo
Tomorrow get belle inside belle we get tomorrow
Olohun toda shashamura wey be say hin no know sorrow
Sebi Na hin create that beggar wey Dey under bridge Dey borrow
But fk it
I know say e go be for me
My brother e go be for you
Taye ba sinjaye teyan jeniyan e go be for me
Yea yea e go be for me
If u believe say e go be for you
Taye ba sinjaye teyan jeniyan e go be for me yea yea
Farabale kogbo my nigga
Give it what it takes to pull the trigger
Nobody wanna see you bigger
But dem no be alpha dem no be omega yea
Farabale kogbo my nigga
Give it what it takes to pull the trigger
Nobody wanna see you bigger
But dem no be alpha dem no be omega yea
If e go be make e be kotie jeka ye ma paramo
Afelowo koseyan tofegba baramo
We d*e here ona yi konlema boring ni
Timiiba mowo dele kinima sofun mommy mi
I know say e go be cos I no lazy
There's no reason to give up if I no wavy
Gbogbo eyan tosise koloma jere
But if I no make am olorun mida
Aye maa bere (Kako)
I know say e go be for me
My brother e go be for you
Taye ba sinjaye teyan jeniyan e go be for me
Yea yea e go be for me
If u believe say e go be for you
Taye ba sinjaye teyan jeniyan e go be for me yea yea
Farabale kogbo my nigga
Give it what it takes to pull the trigger
Nobody wanna see you bigger
But dem no be alpha dem no be omega yea
Farabale kogbo my nigga
Give it what it takes to pull the trigger
Nobody wanna see you bigger
But dem no be alpha dem no be omega yea
(Otega jogbo)
Only you only you only you can make you a better you
Only you only you only you can make yourself a better you
Nobody wan make you big pass dem
Na only your mama wan make you big pass am
Atelewo eni ontonnije
Your destiny Dey your hand so begin write am
Nobody go know you if you no show your face o
And even when you show your face dem go still chop your face ooooh
Aye afunileye gba odindi eran
Won atun ya e laso kolofi demo
Aye aya e lomi kolofi sanra
But nothing goes for nothing ko tete roraa
Kato lowo kato nawo
Kato kole kato rale
Gbogbo e lowo oluwa lowa
Gbogbo e lowo oluwa lowaaa