Skip to content

Officer

Viktune
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Nigga no dey touch am,Nigga no dey touch that guy Nigga no dey touch am again, No touch am again o Oga Give me my phone, Oga give my phone Give me my phone, wetin I do Give me my phone, Oga give my phone If una wan kill me make una kill me, heh Yo! Let me take you to the place I come from Small question wey you ask the Popo e dey be like say na confront And if you say too much the next wey you go hear for your head go be gunshot Then dem go package you, damage you, bandage you then throw you down in a dungeon Cause them are wicked like they Young John Okay let's go, Ah! One Saturday I dey my place I no go lie Oh boy I broke, Na so I call my Bro Him say make I show, Say even if na Garri and Groundnut we go soak I wear my clothes, wakka for road As I dey go I jam the pop, na so I slow The one on post say"You be Yahoo Boy Ogbeni open your phone" Officer shey you dey whine me, If I be your pikin shey go try this Abi to be fresh boy is it a crime ni, Oga make you no vex abeg reply me Ah! Omo! Before I know dem dun dey push me They start to bruise me, They want to wound me You won't believe it, The Nigga shoot me He release Kala for my body like a blue film Why My Mama come dey cry Cause my blood e dun dey dry But I thank God I no die Yo! Cause wetin for happen if I die that day Another person for dun carry my Babe Hash tag justice for me for no pass five days And my enemies for come party my place But one thing I know, The one with Christ dem no dey price But if they price, E no go cast I no go die, Insha Allah, Masha Allah Officer shey you dey whine me, If I be your pikin shey go try this Abi to be fresh boy is it a crime ni, Oga make you no vex abeg reply me Ah! Omo! Before I know dem dun dey push me They start to bruise me, They want to wound me You won't believe it, The Nigga shoot me He release Kala for my body like a blue film Why My Mama come dey cry Cause my blood e don dey dry But I thank God I no die