Skip to content

Many Things

Sirlammz
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

So many things wey me I get to talk oh I wish i could tell it all oh But you know you go explain tire If you no get proof say you deh try hard oh Dem go look you carry face Until they confirm say you carry grace Bad man me no need their validate oh Different breed we never the same oh The only way to go is up , so I'm going up Lately I've been doing lot of growing up To every mistakes I make, trust me I'm owning up Baba God is always showing up Right from Mapoly I've been killing them Emi O jabo ko foh, 3310 Even though them no reach I'm feeling them And if you don't respect me , o n siwin then (Onsiwin then) Yet to be rated , not underrated Temi ba wa ireti n be oloun mo ma debe He suppose don be ehn oloun lo se be Never flop , I won't stop till I'm celebrated Even if the world dey on DND my alarm go sound And overtaking is allowed Tell me who cares if I'm late When me I stay up to date oh So many things wey me I get to talk oh I wish I could tell it all o But you know you go explain tire If you no get proof say you deh try hard oh Dem go look you carry face oh Until they confirm say you carry grace Bad man me no need their validate oh Different breed we never the same oh I've been on the road for a long time getting here no be kanako Them dey talk say first dey come last sometimes, but my people know there's nothing I cannot do I've been putting in work This shit ain't no beginners luck When I drop orin mi won gbo I put it on God, I'm gon be forever straight Counting blessings, never stressing Oluwa I know say you gat me Ologo Omo lo dami Jowo ya mi y'esu biti lami Oriburuku ko ma lo r'ami Protect me from anybody wey wan harm me So many things wey me I get to talk oh I wish I could tell it all oh But you know you go explain tire If you no get proof say you deh try hard Dem go look you carry face oh Until they confirm say you carry grace Bad man me no need their validate oh Different breed we never the same oh