Skip to content

He Don Show

Street Church Music
Popularity ยท Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Omo dem don roll the stone away Him body no dey there again oh Why you dey find person Wey don stand up from dead Shey you never hear You never hear Shey you never hear Shey you never hear say Jesus Christ the son of God Oh yes Oh yes Hallelujah he arose Oh yes Oh yes Hallelujah he arose The son of God arose Hallelujah he arose Oh yes Oh yes Omo dem don roll the stone away Him body no dey there again oh Why you dey find person Wey don stand up from dead Shey you never hear You never hear Shey you never hear Omo dem don roll the stone away Him body no dey there again oh Why you dey find person Wey don stand up from dead Shey you never hear You never hear Shey you never hear Shey you never hear say Jesus Christ the son of God Oh yes Oh yes Hallelujah he arose Oh yes Oh yes Hallelujah he arose The son of God arose Hallelujah he arose Oh yes Oh yes Hallelujah he arose the son of God arose Hallelujah oh yes oh yes Hallelujah he arose the son of God arose Hallelujah Hosanna Jesus Christ the son of God Oh yes Oh yes Hallelujah he arose Oh yes Oh yes Hallelujah he arose The son of God arose Hallelujah he arose Oh yes Oh yes Jesus Christ the son of God Oh yes Oh yes Hallelujah he arose Oh yes Oh yes Hallelujah he arose The son of God arose Hallelujah he arose Oh yes Oh yes