Introduction
Popularity · Low
Listen
YouTube
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
(Elvin)
Ye, ye-ye-ye
Uh-yeah, yeah-yeah-yeah
Uh-uhn-uhn, mm-uhn
E be like make I introduce
But, badman don't need introduction
Life far, I no fit to dey forget (forget)
Me, I no like sentiment and judgment, o dáju, má ṣh'ọkẹ (ṣh'ọkẹ siẹ)
I put them on a cruise (I put them there), I gave them overdo-ose (uh-uh-uhn)
I let nobody bobo, bobo mi
Girl, they're screaming on top of their voices
Holy shit, I'm on top of their choices, wa-wah
Gbedu wey be like Illicit
Why they no go con dey chop my drugs?
Áwá wá, ọtá ján (ọtá ján)
Ọmọ'ṣhẹẹ n ṣhágolo, ọgá n dán
Me no wan hear poverty sermon
My style, my sia, my tambo
Paddie, ṣhọrá, ijá nbọ
Me no follow them do concourse
Even when they try to quench fire, Holy Jah save ground, 'till man desire
(Áwá wá, ọtá ján)
(Ọmọ'ṣhẹẹ n ṣhágolo, ọgá n dán)
(Me no wan hear poverty sermon)
(My style, my sia, my tambo)
Wọn l'orukọ 're san wurá ati fádáká
No love in the street, gone darker
I don't know nothing (ayy), see baba dey sing
International ganja farmer, ganja planter, Barack Obama
Bin Laden, be like Osama, Osama, Osama
Ah, shámá judi, judi, ayy
Oh my baby, Julie, ayy-ayy ah (Julie oh-ah-yeah)
Oh wa-wah, ayy-ayy ah-ayy
Áwá wá, ọtá ján
Ọmọ'ṣhẹẹ n ṣhágolo, ọgá n dán
Me no wan hear poverty sermon
My style, my sia, my tambo
Paddie, ṣhọrá, ijá nbọ
Me no follow them do concourse
Even when they try to quench fire, Holy Jah save ground, 'till man desire
(Áwá wá, ọtá ján)
(Ọmọ'ṣhẹẹ n ṣhágolo, ọgá n dán)
(Me no wan hear poverty sermon)
(My style, my sia, my tambo)
Ayy, International ganja farmer, ganja planter, Barack Obama
Bin Laden, be like Osama, Osama, Osama
Ah, shámá judi, judi, ayy
Oh my baby, Julie, ayy-ayy ah
Oh wa-wah, ayy-ayy ah-ayy