Skip to content
Lyric
Dive
Public playlists
My playlists
Search
Sign in
Ou LaLa
DJ Neptune
Popularity · Low
+
Original
0
0
Listen
YouTube
1
2
3
0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced
Lyrics
Original
Translation
Bilingual
Greatness!
DJ Neptune, hit me
Take all my money 'cause you've been a good girl
Next thing, she don begin pull skirt
I mount for the back, I dey feel like busquet
She wan see what I'm finna do next
Two sec' she don leave her boo first
All night, I dey hang her two legs
Gave me her cat, I dey use am do pet
Anything she want, I dey give her, no stress
She like, "Ou-lala, ou-lala"
Fun mi ni bulala
Testing the rod of ogaga
She like ou lala
Ou-lala, ou-lala
Fun mi ni bulala
Loving the rod of ogaga
Oh my God, ou-lala (one, two, three, let's go)
Ou-lala
Ou-lala (ou-la-la-la-la!)
I swear, men
Yes, steez when dey make dem dey confuse
When I burst out, dem dey shout, "Who you use?"
Pistol dey, no go form Tom Cruise
Mission in portable, na you go lose
If you know insults, I took to get result
You go understand why my body dey hot
She like man wey sabi package, no be my fault
I gats help her, man dey go try a slut
She like, "Ou-lala, ou-lala" (ehn?)
Fun mi ni bulala
Testing the rod of ogaga
She like ou lala
Ou-lala, ou-lala
Fun mi ni bulala
Loving the rod of ogaga
Oh my God, ou-lala
(Ou-lala) fun mi ni ou-lala
Loving the rod of ogaga
(Ou-la-la-la-la!) Ou-lala
(Ou-lala)
Give it to me, give it to me
Greatness
Fun mi ni Bulala
Loving the rod of ogaga
Ou-lala
(Ou-la-la-la-la!)
Fun mi ni bulala
Loving the rod of ogaga
DJ Neptune
Baddest
Biggest
Sounds of Neptune