Skip to content

Kukere

Iyanya Ft D'Banj
Popularity · Low

YouTube

Searching YouTube...

Lyrics

Who God don bless eh No man can curse eh Na only us wey dey here know wetin dey happen (D'Tunes on the beat) Any time wey we dey play am, we go know say this place dey here Na this jam wey we sponsor them must collect them All the girls them must come na Wey the governors them ah wanting this verse, take it back Eh! File All my ladies (it's the remix) All my ladies (I'm D'Banj) Nse, nse (Koko Master), decale, oya decale Kukere master, two masters It's Iyanya Iyanya and D'Banj oh Kukere, kukere, kukere I get money oh Kukere, kukere, kukere Oya make we rock iyo Sangele, sangele, sangele 'Til the early morning Sangele, sangele, sangele Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (oh, na-na) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (oh, na-na) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (oh, na-na) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (na-na-na) Let me here now, let me here now, listen Oya, o-oya, oya let's go I get too much money for escrow Ah, omo-omo na God oh Eh, oya, oya omo yi let's go I get too much money for escrow Ah, oya omo na God oh From Lagos to London She shake her bumbum You know sey oyibo pepper sweet oh For New York to Hong Kong She shake her chong chong Won komi je bi indomie ching-chong When I ride to the club with my Austin Martin Girls getting nasty after Remy Martin Chilling in VIP with Obafemi Martin Omo we get money, we dey spend the money We dey kukere, kukere, kukere, kukere, kukere Kukere, kukere, kukere I get money oh Kukere, kukere, kukere Oya make we rock iyo Sangele, sangele, sangele 'Til the early morning Sangele, sangele, sangele (una know before) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (oh, na-na) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (oh, na-na) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (oh, na-na) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (na-na-na) (yeah) (oh, na-na) Thankful for all He has done He has done) So me I wanna have some fun (have some fun) Steady rocking 'til the early morn' ('til the early morn') Call your friends them make them come (make them come) Yes, you could see a star was born I am a Don Corleone Come get some, I am on the run Enemies dem fire burn Who God don bless e No man can curse e You say, you say Ale, ale, ale Kukere, kukere, kukere I get money oh Kukere, kukere, kukere Oya make we rock iyo Sangele, sangele, sangele 'Til the early morning Sangele, sangele, sangele Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (oh, na-na) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (oh, na-na) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (oh, na-na) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (oh, na-na) All my ladies (na so oh) All my ladies (na so oh) Nse, nse, decale, oya decade Etighi, etighi, etighi Mbrie ikoso, mbrie ikoso, mbrie ikoso Na so Who God don bless e No man can curse e You say, you say Ale, ale, ale Kukere, kukere, kukere I get money oh Kukere, kukere, kukere (una know before) Oya make we rock iyo Sangele (ah, sangele), sangele (sangele), sangele (sangele) 'Til the early morning Sangele, sangele, sangele Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (ufan kukere o) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (sangele, sangele, sangele, sangele) Oh, na-na-na-na Iye-ye-ye-ye (na-na-na) (oh, na-na) E-Money you get e money Abeg make you pass me the money You get e money I say make you tear me the money Otom you get money (iye-ye-ye-ye) Godswill Akpabio (iye-ye-ye-ye) Bassey Albert o (iye-ye-ye-ye) Liyel Imoke (iye-ye-ye-ye) Enu, iye