Skip to content

Wele Dance (Slowed)

Lui Cruz
Popularity · Low

Listen

YouTube

0:00 / 0:00
Loading YouTube player...
Lyrics offset
Synced

Lyrics

Go down for me, whine am softly Your smile dey make me falling, I'm falling Chineke gọziri gagọzi Am I your number one? Two-hundred million on carat Lasting 48 hours Fuck all the babes, I'm nonchalant Gimme, gimme that wẹlẹ wẹlẹ dance o Na she I call my Eminado I'm singing for you like Reekado Sope purr, you bad o Gimme, gimme that wẹlẹ wẹlẹ dance o Na she I call my Eminado I'm singing for you like Reekado Sope purr, you bad o Gimme, gimme that (wẹlẹ wẹlẹ dance) Dance for me (wẹlẹ wẹlẹ dance) Put out for me (wẹlẹ wẹlẹ dance) Oh, mammy (wẹlẹ wẹlẹ dance) Gimme, gimme that (wẹlẹ wẹlẹ dance) Dance for me (wẹlẹ wẹlẹ dance) Put out for me (wẹlẹ wẹlẹ dance) Oh, mammy (wẹlẹ wẹlẹ dance) Oh no, no I don see and saw, I conquer But this your own e differ Weytin you use? I wonder As you turn a player to a lover My baby, oh, my bebe If you leamme I fi' crase Only you, my bebe See nobody fi' be like you So go down for me, whine am suffery Your smile dey make e me falling, I'm falling Chineke gọziri agọzi Am I your number one? Two-hundred million on carat Lasting 48 hours Fuck all the babes, I'm nonchalant Gimme, gimme that wẹlẹ wẹlẹ dance o Na she I call my Eminado I'm singing for you like Reekado Sope purr, you bad o Gimme, gimme that wẹlẹ wẹlẹ dance o Na she I call my Eminado I'm singing for you like Reekado Sope purr, you bad o Gimme, gimme that (wẹlẹ wẹlẹ dance) Dance for me (wẹlẹ wẹlẹ dance) Put out for me (wẹlẹ wẹlẹ dance) Oh, mammy (wẹlẹ wẹlẹ dance) Gimme, gimme that (wẹlẹ wẹlẹ dance) Dance for me (wẹlẹ wẹlẹ dance) Put out for me (wẹlẹ wẹlẹ dance) Oh, mammy (wẹlẹ wẹlẹ dance) Oh no, no My mama dangerous She really wan dey turn me on My affection She wanna sing and praise the Lord Mama dangerous She really wan dey turn me on My affection She wanna sing and praise the Lord